Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Federal Govment don confirm say dem no go reverse di new tax reform laws wey go start on January 1, 2026.
Chairman of Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele, talk dis one on Friday afta e brief President Bola Tinubu for Lagos.
E add say four tax laws don sign into law, and two of dem don already start since June 26, 2025.
Written by: News Editor 1
FG confirms new tax reform laws new tax laws Nigeria start January 2026 nigeria economy news Nigeria tax reform 2026 tax policy Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025