National

President Tinubu Drop New Year Message

todayJanuary 1, 2026 8

Background
share close

By Ebi Oboko

Wi Oga Presido, Bola Tinubu don give new year message, say 2026 go mark di start of stronger economic growth for Nigeria, as him promise to reduce inflation, boost foreign reserves, and maintain GDP growth.

Tinubu yarn this one for him New Year message to Nigerians on Thursday.

Oga Presido,   say Nigerians get strong collective spirit and believe say 2026 go better for di country and everybody wey call Nigeria home.

He add say for 2025, government carry out serious reforms, reset di economy, and still record steady progress despite global economic wahala.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app