National

FG And ASUU Fix Date For Deal Signing, January 14

todayJanuary 12, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal Gornment and Academic Staff Union of Universities (ASUU) say dem go meet for conner on Wednesday, January 14, 2026, sign new agreement to improve university education and maintain stability across di obodo Nigeria.

Ministry of Education tuk dis for statement released on Sunday, saying di ceremony go hold for TETFund Conference Hall, Maitama, Abuja.

Di event go dey presided by Minister of Education, Dr. Maruf Alausa, and Minister of State for Education, Prof. Suwaiba Ahmad, and gornment tuk say di agreement follow negotiation afta ASUU give 14-day ultimatum.

ASUU and FG say di deal go help boost quality of teaching, learning, and overall stability for Nigerian universities.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app