National

DSS Release Ogun Pastor Kayode Olawoye Wey Complain About Gorment

todayJanuary 21, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Afta all di plenty wawa online say di Department of State Services (DSS) don finally release one  Pastor, Kayode Olawoye wey dem bin arrest for Ogun State since Monday.

Him family confirm say DSS don release am on Tuesday.

Say di DSS bin arrest dis Pastor, Olawoye dat im come out for internet begin complain about how some roads for Ogun State don kpafuka, dat gornment nor dey show workings.

However, onto di latest, say, di DSS don release di pastor now.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app