By: Esther Ayoola
Oga Chairmo of Christian Association of Nigeria (CAN), northern branch, Joseph Hayab, don cut rope chain for security agencies for “denying” jaguda boys kidnap pipo for Kaduna.
Hayab yarn dis on Wednesday, hours afta Nigeria Police Force deny report say jaguda boys kidnap worshippers for Kurmin Wali community, Kajuru LGA, Kaduna.
He tuk say how police and other security agencies just dey deny, dat all dis kin doings dey reduce trust
Reports say over 100 people get kidnapped during di attacks wey make headlines on Sunday, but police dey say other wise on Wednesday.