National

Ogun Police Gbab Eight Suspected Armed Robbers

todayJanuary 23, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Ogun State Police Command like commandos don go arrest eight suspected armed robbers wey dey responsible for violent attacks and hijacking of trailer trucks along Papalanto–Ilaro and Owode–Idiroko axis.

Police tuk, tuk, Oluseyi Babaseyi konfamate di arrest for Abeokuta, di state capital, and say di operation na sharp doings by di police.

Babaseyi say, dem recover one hijacked trailer truck carrying 900 bags of cement plus one locally made single-barrel pistol.

Police explain say di suspects dey bin dey move di stolen goods go warehouse wey operatives don uncover now and recover before dem intercept dem, and like dis investigation dey go on.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app