Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
United Nations Development Programme (UNDP) and Joint Task Force North East, Operation Hadin Kai don go do beta collabo to strengthen security for North east. Say dem ma don ready to take down any jaguda boy wey nor know imself
Dis talk happen for Maiduguri when Head of UNDP North-East Office, Charles Nash, lead im team go pay courtesy visit to Theatre Commander, Maj.-Gen. Abdulsalam Abubakar, with other senior officials follow am.
Nash say e happy to visit di Headquarters and use di chance wish di Theatre Command happy New Year, as e also promise say UNDP ready to continue strong partnership with di military.
Written by: News Author
Humanitarian aid Nigeria North East Nigeria recovery Operation Hadin Kai UNDP Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025