National

DSS Share Victims Complain About Tukur Mamu For Court

todayJanuary 30, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

One investigator for DSS don go report for Federal High Court, Abuja say some victims complain about Tukur Mamu, wey dey involved for terrorism negotiation, dey align with wetin dey with di DSS.

Di DSS witness na sixth person wey dey give evidence for Mamu terrorism trial.

During cross-examination, Mamu lawyer, Johnson Usman, ask whether any rescued victim, including wife of NDA Commandant, don complain about Mamu.

Di witness Konfam say na true, some victims don complain against am.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app