National

President Tinubu Express Shock As Governor Fintiri Show Workings For Adamawa

todayFebruary 17, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga Presido, Bola Tinubu don enter area for Adamawa state cut cap for govo Ahmadu Fintiri  say na real “renewed hope” development  im dey do for di state.

President Tinubu enter Yola for first state visit yesterday and say im eyes first blur as im see  di kind of big infrastructure and fine governor office.

Baba Seyi use di opportunate take beg Nigerians oh, say as country be so, every bodi must join body to make am beta, e nor get as e be.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app