National

Wike Insist, Say Security Agencies Gallant On Top Banditry Issue For Abuja

todayMarch 17, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike, don dismiss claims say banditry dey hapun frequently for Abuja.

Wike tuk dis one during inspection of ongoing projects for di capital say im security agencies stand fit for crime.

E admit say crime fit hapun anywhere for di world but insist say reports about banditry for Abuja say na bad belle pipo dey yan okpata.

 

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app