Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Senate presido, Bukola Saraki, say like dis now, di Pipos Democratic Parti don ready to contest for di 2027 general election.
Him yan am for PDP national convention wey hold on Sunday.
Saraki say based on di way dem take organize di Abuja convention, meaning dia party don start processes to field candidates.
Written by: News Author
Bukola Saraki Nigeria 2027 elections PDP 2027 Strategy Peoples Democratic Party (PDP)
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026