National

NDLEA CEO Marwa Clear Security Agencies To Join Hand Against Insecurity

todayApril 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga chairmo and CEO of NDLEA, Mohamed Buba Marwa sef don scata mouth say, all security agencies and civil society need joinbodi for dis fight against insecurity for obodo Naija.

Im yarn dis one for Abuja during opening ceremony of Army War College seminar wey focus on how to close intelligence gap among agencies.

According to am, if agencies dey share correct informate with each other, e go make dem work beta and protect di country wella.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app