National

Minister of Education Alausa Inaugurate Two Model Science Schools For Kogi

todayApril 14, 2026

Background
share close

Education Minister, Dr Tunji Alausa, don open two model science secondary schools for Kogi State on Monday.

He praise Governor Ahmed Usman Ododo for im strong effort to betalicious education.

Di schools, GYB Model Science Secondary School for Nagazi and Okebukun for Kabba-Bunu.

Alausa stress di federal gorment readiness to partner state gorment to make sure say dem bring beta education.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app