Chairmo of Independent National Electoral Commission, INEC, Prof Joash Amupitan, say like don dey prepare body to deliver keynote speech for one big stakeholders meeting wey go tuk about Naija election process.
Di programme dem title am, Law Corridor, one Abuja law firm, naim dey organise am and dat e go shelle April 29, 2026 for Abuja.
According to report, say big men and women from political parties, civil society groups, plus local and international election observers go show face for di program
Some experts wey dem dey expect include Muyiwa Atoyebi, Seun Okinbaloye, Bala Maiyaki, Ahmed Raji, Patrick Ikwueto, Alhassan Umar, Dantele Yusuf and Bukola Idowu.