By: Jolayemi Olajide
Naija First Lady Oluremi Tinubu don organise her women’s, dey back her hobbi, di kontri number one man, Presido Bola Tinubu, to help push women inclusion for gorment.
She tuk dis one for one big women rally for Abuja, say normally for a working country, women suppose get voice.
Mama Tinubu press yarns dat based on women importance, gornment gat do empowerment oh, support women full participation for governance.