By: Esther Ayoola
Former Vice presido, Atiku Abubakar don drag wi oga presido Bola Tinubu, once again, say im nor dey try at all, di way im take respond to di news of xenophobic tension for South Africa.
According to Statement from Atiku, Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, baba Seyi and im response team too slow, telling, say make dem go learn from Ghana
E tuk say, e dey shame am say Naija wey be big African country nor quick act, while Ghana quick approve evacuation of over 300 citizens wey dey in danger sharp, sharp.