National

Naija Gorment, WIPO Join Hand To Hellep Content Creators

todayJune 2, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Naija gornment and di World Intellectual Property Organisation (WIPO) don agree to join hand work together  to hellep creators see money for dia brain work.

Vice President Kashim Shettima naim sama dis update for Abuja, when im receive di WIPO team for im office .

WIPO Director-General, Daren Tang lead delegation go meet with Shettima and other big gornment officials inside Presidential Villa to settle dis agreement.

Shettima clear am say Naija dey really ready to build intellectual property system wey go favor both inventors, researchers, artists, farmers, and standard investors.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds