National

Vice Presido Shettima Beg Nigerians

todayJune 8, 2026 5

Background
share close

Vice Presido, Kashim Shettima dey shout for one coner, dey pray for Abuja National Mosque on Friday, say make Nigerians drink cold water, chillas, call for peace, to take celebrate dis year Democracy Day on June 12.

After di prayer, Shettima assure Nigerians say Presido, Bola Tinubu dey work oh, say dat man work hard pass rock of ages, all na to bring stability to di country.

Shettima say, all wetin di presido need, na prayer for unity.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds