By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Tinubu like dis unto di worwor security doings for obodo Naija, don package state police creation put inside naija Constitution send go give Senate.
Di bill wan amend di 1999 Constitution so e go give legal backing for state police system across all di federation.
Dis move come afta plenty calls from Tinubu make dem reform di Constitution so states fit get more power to secure dia territory.