Sports

Adesanya Plan Return For March 28 To Face Joe Pyfer

todayJanuary 16, 2026 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Former UFC middleweight champ Israel Adesanya don dey do jim jim di bodi to return back to Octagon  for March 28, wia im go show power against 15th-ranked Joe Pyfer.

According to aproko pipo, Adesanya dey take dis fight very serious, as e dey on three straight losses, while Pyfer dey come with three wins back to back.

Adesanya tuk say, for now, no be to collect belt be di focus, but just to enjoy fight, take risk and entertain fans.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app