Sports

AFCON – Naija Super Eagles Show Workings Beat Tanzania 2-1

todayDecember 24, 2025 9

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Nigeria don start dia AFCON 2025 campaign well, as Super Eagles beat Tanzania 2-1 for Stade de Fez, as Semi Ajayi and Ademola Lookman score.

Tanzania try fight back, even score one, but Lookman quick reply make Nigeria take all three points.

With dis win, Nigeria dey top Group C join with Tunisia wey beat Uganda 3-1 while Tanzania go need beta result next match.

 

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app