Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026
National
Africans No Be Pawn As NAF Men Free For Burkina Faso – Shehu Sani Talk
todayDecember 18, 2025 11
By: Rilwan Agbomeji
Former Kaduna Central Senator, Shehu Sani, don hail di release of 11 Nigerian Air Force men from Burkina Faso.
Di release happen afta Burkina Faso military junta led by Ibrahim Traoré free Naija aircraft and personnel.
Sani yarn for X say Africans no suppose be pawn for neo-colonialists and imperialists.
E also praise Foreign Affairs Minister Yusuf Tuggar diplomatic waka wey make di release happen.
Written by: Ridwan Agbomeji
Burkina Faso Nigeria diplomatic news NAF men released Burkina Faso Shehu Sani comment Africa Tuggar diplomatic mission
Similar posts
National
NDDC Open Foreign Master’s Scholarship For Niger Delta Youths
todayMarch 24, 2026 4
National
Delta Police Deny Ozoro “Rape Festival” Claims, Promise Action
todayMarch 24, 2026 4
Konfam Mornin Jollof
5:00 am - 12:00 pm
Top popular
Victor Osimhen Chop Knife For Im Broken Arm
No Write Note Giv Chelsea Players – Emmanuel Petit
Nasarawa United Tear Rivers United 4-1 For Lafia Stadium
Colombian Military Plane Crash Kill 66+Pesin, 4 Still dey Miss
U.S, IRAN Battle Words For Peace Tuks