Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Akwa Ibom State House of Assembly don clear mata, say di social media report wey dey waka up and down, dat dem wan make law wey go jail women wey dey sleep with married men, na fat lie wey dey smell.
Di Assembly tuk tuk put for statement on Monday, say di story wey come from one Facebook post by Obiavel Albert Abigo na fake news.
Dem also clarify say di report wey claim Deputy Governor Senator Akon Eyakenyi ni dey sponsor di bill wey go give women 10-year jail and make men pay 2 million naira fine, nor be true.
Say make everybody be calming down for Akwa ibom
Written by: News Author
Akwa Ibom Lawmakers Akwa Ibom State Assembly Married Men Law
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025