By: Esther Ayoola
Adamawa State Govo, Ahmadu Fintiri, don become di leader of APC for di state afta moving from di Pipos Democratic Party.
Dem formally receive am for APC on Monday for Yola during one grand reception.
Vice Presido Kashim Shettima, wey represent Presido, Bola Tinubu, explain every, every of di parti culture say Fintiri go automatically dey lead di party for di state.