Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di All-Progressives Congress don clear mata say APC nor get plan to change Vice Presido Kashim Shettima as Bola Ahmed Tinubu running mate for 2027.
Na APC publicity secretary, Felix Morka, tuk dis one for TV sit don tuk on Monday.
According to Morka, law nor permit dem to start serious election mata for now but di yarnings of changing oga vice presido, na okpata yarnings.
Written by: News Author
Bola Tinubu running mate Kashim Shettima 2027 Nigerian 2027 elections Tinubu Shettima ticket
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025