Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Wi former vice-presido Atiku Abubakar betterlicious don thruway salute give wi late general, Shehu Musa Yar’adua, say im still dey inspire politics for Naija.
Im dey yanyanpu dis one for Abuja for inside union gathering, Atiku yarn say Yar’adua na correct mentor, brother-in-arms, and moral compass wey dey guide people even till now.
Di former vice presido say, Yar’adua legacy dey motivate Nigerians wey still dey believe for truth and progress for di country.
Written by: News Editor 1
Atiku 2025 speech Atiku honours Yar’adua Atiku speech Nigeria union Nigerian unity Yar’adua legacy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025