Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Bayelsa State don enter mourning say Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, collapse for im office and later die for hospital on Thursday.
Dem rush am go Federal Medical Centre, Yenagoa, but doctors confirm say im no survive.
In reaction, Southern Governors’ Forum chairman, Governor Dapo Abiodun, say di news shock am and describe Ewhrudjakpo’s death as painful.
Written by: News Author
Bayelsa Deputy Governor Death Lawrence Ewhrudjakpo Dies
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025