Sanwo-Olu Yarn Say Women And Youth Must Enter Politics
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don tell women and youths make dem no sidon look say make dem enter politics and government matter with boldness. E talk say na dem hold the key to Nigeria better tomorrow. Sanwo-Olu no show, na him wife, Dr. Ibijoke Sanwo-Olu, come carry him talk for APC Lagos State Women’s Summit wey happen yesterday. Dem theme na “Arise, Aspire, Ascend.” The governor talk say women don long be di real power wey dey mobilise grassroots […]