Blog no sidebar

Background

International

Nigerian Man Don Win Again As Deputy Mayor For US

Nigerian-born public official, Nwachinemere Kalu-Agba, don re-elect as Deputy Mayor (Mayor Pro Tem) of City of Orangeburg, South Carolina, United States for another two-year term wey go end for 2027. Him re-election announce on Sunday through one Facebook post by Peter Agba Kalu wey congratulate am and call for public celebration. Kalu-Agba, wey still dey serve as City Council representative for him district, don hold di Deputy Mayor position before, […]

todayNovember 17, 2025 5

International

Pope Leo Talk Say Nigerian Christians Dey Face Persecution

Pope Leo don raise fresh concern over di rising wave of violence, discrimination and persecution wey Christians dey face for many countries, including Nigeria, Mozambique, Sudan, Bangladesh and Democratic Republic of Congo (DRC). For message wey him share for him official X handle, di Pontiff lament say attacks on Christian communities, worship centres and settlements dey continue, and him urge world leaders and faith communities make dem join hand for […]

todayNovember 17, 2025 5

Lagos

Commuters Don Stranded For Lagos–Ibadan Expressway As Heavy Gridlock Hold Road

Major traffic jam for Lagos-Ibadan Expressway on Monday bring movement to a complete halt as motorists dey stranded for hours while gridlock spread for both inbound and outbound lanes. Di standstill stretch from Alausa Expressway reach Fatgbems/OPIC roundabout for people wey dey go Mowe, while motorists wey dey enter Lagos get trapped from di Long Bridge down to di same roundabout. Dem trace di heavy congestion to one accident for […]

todayNovember 17, 2025 8

Lagos

Sanwo-Olu Don Commit To Provide Better Environment Wey Go Help MSMES Grow For Lagos

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don reaffirm him administration commitment to strengthen di business climate for Lagos, especially for Micro, Small and Medium Enterprises (MSMEs). Di governor talk dis one yesterday for di closing ceremony of di 2025 Lagos International Trade Fair wey happen for Tafawa Balewa Square, where him, through di Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotoso, highlight how dem don prioritise infrastructure and business-friendly policies. He mention […]

todayNovember 17, 2025 5

Lagos

Underwriter Don Support Climate Action, Plant 200 Trees For Ibeju-Lekki

Prudential Zenith Life Insurance don ginger dia sustainability drive as dem plant 200 trees for Debojo Community, Ibeju-Lekki, together with Clean-Up Badagry Initiative. Di exercise wey happen on October 24, 2025, gather staff volunteers, community people, and environmental advocates to promote reforestation and ginger climate awareness. Di initiative show say di insurance company dey committed to build resilient communities and put environmental responsibility inside dia bigger sustainability plans. Di company […]

todayNovember 17, 2025 5

Lagos

Sanwo-Olu Yarn Say Lagos Na Key City For Nigeria Economic Transformation

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, yan say Lagos suppose dey seen as national asset and e dey very important for Nigeria economic transformation as di biggest market for sub-Saharan Africa. Sanwo-Olu talk dis one for di Lagos Agri-Innovation Summit 2.0 wey get di theme: “Thriving Food Systems: Smart Future,” wey happen for Harbour Point, Victoria Island. E talk say di state must use innovation, technology, plus partnership to boost productivity […]

todayNovember 17, 2025 5

Lagos

Lagos Don Upgrade Jetty Infrastructure To Boost Commuter Safety And Comfort

Lagos State Government don start to install modern concrete pontoons for selected jetties across di state to upgrade water transport and give residents world-class commuting experience. Di Commissioner for Waterfront Infrastructure Development, Dayo Alebiosu, yan say di floating pontoons wey fit bend serve as flexible docking platforms don dey installed for jetties like Agboyi Ketu (Kosofe LG), Ijegun Egba (Amuwo Odofin LG), and Bayeku/Ikorodu (Ikorodu LG). Di project dey aim […]

todayNovember 17, 2025 23

Lagos

One Person Don Die, Six Others Don Injure As Lagos Bus Jam Tipper

One person don die, six others don injure as road crash jam Majidun, near Ogolonto, Lagos, after one commercial bus jam stationary tipper truck. LASTMA talk say preliminary investigation show say di Volkswagen commercial bus wey get number plate EPE 494 XM suddenly brake fail as e dey drive fast. Di driver lose control, jam di tipper truck wey dey roadside to buy diesel. Impact kill adult female passenger immediately, […]

todayNovember 17, 2025 4

National

Tinubu Wan Make Inter-Faith, Inter-Ethnic Peace Hold For Plateau

President Bola Ahmed Tinubu don start move wey dem hope go bring permanent peace for Plateau State. E send special presidential envoy, Dr. Abiodun Essiet, go di state wey don dey hotspot for inter-ethnic and inter-religious wahala for many years. Last week, Dr. Essiet meet with leaders of religious and ethnic communities for the state to deliver presidential peace message. According to presidential spokesman Bayo Onanuga, Essiet also meet traditional […]

todayNovember 17, 2025 10

National

FG Don Pass 2025 Borrowing Target By 55.6%

Di Debt Management Office (DMO) talk say as of March 31, 2024, Nigeria domestic and external debts don reach N121.67 trillion ($91.46 billion), increase by N24.33 trillion from N97.34 trillion ($108.23 billion) wey e dey December 2023. Reports say di FG dey addicted to loans like drug addicts wey no fit stop, and di habit dey get worse every year. What Dr Ngozi Okonjo-Iweala persuade Obasanjo make e do for […]

todayNovember 17, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app