Blog sidebar

Background

Entertainment

“Igbo Don Finish Me” — Omah Lay Don Dey Use Glass Now

Nigerian singer and songwriter, Omah Lay don shock fans with im recent confession about di kind wahala wey im lifestyle don cause for im body. Di “Soso” crooner use im Snapchat take yarn say too much igbo (weed) don affect im health, and e don reach point wey im gatz dey wear eye glass now. For di video wey im post, Omah Lay talk say, “Igbo don finish me. My […]

todayNovember 5, 2025 27 1

Entertainment

Nancy Iheme Don React To Regina Daniels Marriage Wahala, Drop Strong Message For Ladies

Actress Nancy Iheme don drop her mind for Instagram as di wahala between Regina Daniels and her husband, Senator Ned Nwoko, dey hot. Even though she no call anybody name, her long post clear say e relate to di gist, as she warn young women make dem shine dia eye before dem marry older men. Nancy talk say many old men sabi play smart and women wey wan marry dem […]

todayNovember 5, 2025 22

Entertainment

Dem No Pay Me For Voice P-Square Do Me — Waje

Nigerian singer Waje don open up say she no collect shishi for di voice wey she drop for P-Square 2007 banger “Do Me.” She yarn dis one for HonestBunch Podcast as she remember her early hustle for music industry. According to her, di collabo wey first make Nigerians sabi her voice no bring any money or official recognition. “I no earn even one kobo from P-Square’s Do Me,” she talk […]

todayNovember 5, 2025 14

International

UK Don Order Poultry Restriction As Bird Flu Dey Spread

Di UK goment don order make all poultry and captive birds for England remain indoors from Thursday, November 6, as bird flu don begin waka up and down for di country. For di statement wey dem drop on Tuesday, November 4, di Department for Environment, Food and Rural Affairs (DEFRA) talk say di new rule go affect anybody wey get more than 50 birds or dey sell or give egg […]

todayNovember 5, 2025 5

International

Child Bride Fit Die If She No Raise £80,000

One young woman for Iran wey dem force marry as pikin dey face execution by hanging for di murd£r of her husband unless she fit raise £80,000 to settle di man family. Di woman, Goli Koohkan, now 25, marry her cousin when she be just 12 years old, and born her first pikin at 13. By 18, she don dey for prison after court sentence her to de@th for di […]

todayNovember 5, 2025 16 3

International

TP Mazembe Fan Kpai For Machete Fight With Lupopo Fans

Big wahala don shelle for Congo as TP Mazembe confirm say one of dia fans don die after machete knack am during Sunday Linafoot derby against FC Saint-Eloi Lupopo. Di five-time African champions talk for statement wey dem drop on Monday say di fan die for Lubumbashi Kenya area after di violent clash. “TP Mazembe dey mourn di death of one of dia supporters wey die on Sunday, November 2nd, […]

todayNovember 5, 2025 22

Sports

French Forward Désiré Doué Don Win 2025 Golden Boy

French forward Désiré Doué don win di 2025 Golden Boy afta im season full of trophies with Paris Saint-Germain. Di award wey Italian sports paper Tuttosport dey give na for di best player wey dey 21 years or under for any top European league. Di midfielder wey dey out with thigh injury, collect di award pass players like Dean Huijsen, Pau Cubarsí, Arda Güler, and Franco Mastantuono. Doué follow di […]

todayNovember 5, 2025 22

National

New Edo Law: Force Enter Govt Property, You Go Jail — Okpebholo

Edo State Governor, Monday Okpebholo, don sign new law wey go carry 10 years jail for anybody we force or violently enter government property for di state. Di governor still sign another section wey talk say anybody we sell or transfer government land without di governor consent go face five years imprisonment. Dis one follow statement from di governor Chief Press Secretary, Fred Itua, wey drop on Tuesday for Benin. […]

todayNovember 5, 2025 18

International

Young Mum, 23, Di£S Of Alcohol Poisoning After She Try Six Drinking Challenges For Her Birthday

Young 23-year-old mum, María José Ardila, don di£ after she try six drinking challenges for her birthday for nightclub for Colombia. María, wey get 10-month-old pikin, dey celebrate her birthday days before she go turn 24, and she dey also celebrate with friends before she move go US wey her husband dey. Di challenge happen for Sagsa nightclub for her hometown Cali. Di challenges include double shots, beer, spirits, and […]

todayNovember 5, 2025 13

National

6-Month Pregnant Woman R@Ped, Husband K!Lled – Nigerian Doctor Yan Zamfara Bandit Horror

Nigerian doctor, Iye Abel, don share her harrowing experience wey she face during her mandatory housemanship for health facility wey dey bandit-ravaged Zamfara community. For Facebook post on Monday, November 3, 2025, Iye yan say bandits dey commit ‘unhindered wickedness’ for villagers, and even soldiers no dey left out as dem dey suffer serious injuries while protecting people. She talk how she dey suture different kinds bullet wounds, including for […]

todayNovember 5, 2025 39 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app