By: Esther Ayoola
Iran Foreign Minister Abbas Araghchi tuk on Thursday say na just small part of dia power ni dem don dey use attack regional energy facility .
E tuk dis one for news tuk, say, if anybody touch Iran energy again, dem no go hold back.
According to report dem dey plan attack Ras Laffan gas plant for Qatar, and dat e go cut Qatar LNG export by 17 percent, wey fit affect Europe, Asia, and other countries, because dem need gas for energy.