insert_link Local Traders Dey Complain As Lagos Govt Demolish 19 Buildings For Trade Fair Plaza No less than 19 buildings chop demolition yesterday for New Mandela Plaza inside di popular Trade Fair Complex, Lagos, as Lagos State government land with heavy security to carry out di operation. Dem carry out di demolition under heavy security, as plenty trucks from Lagos State Task Force, Rapid Response Squad, and other tactical teams park full everywhere around di plaza. Security officers wey no dey smile block people from […] todaySeptember 26, 2025 11
insert_link Local Workers, Children Rescued As Building Collapse For Lagos Five construction workers plus plenty orphanage children wey dey inside building wey collapse for Mangoro, Lagos, don get rescued yesterday. Di incident shele for 5 Modupe Ola Street, Onipetesi Estate, Agege, where dem dey try turn one one-storey building into three-storey. Na di owner, one man wey dem call Emeka, dey run di construction, and na di work cause di building to fall around 6:00 p.m. on Wednesday. Di collapse […] todaySeptember 26, 2025 7
insert_link Local Police Rescue 4-Year-Old Girl Wey Child Traffickers Sell for ₦3.7 Million for Ondo Ondo State Police Command don rescue one 4-year-old girl wey child traffickers allegedly sell for ₦3.7 million as part of a big trafficking network wey dey operate for Ondo, Delta, and Anambra states. Police spokesperson, SP Ayanlade Olayinka, call di rescue and bust of di syndicate “a major breakthrough” for di fight against human trafficking. Di matter start when one man, Sunday Kingsley from Alagbaka Extension, Akure, report say him […] todaySeptember 26, 2025 15
insert_link Local People Burn Child Kidnapper Alive for Agbarho One angry mob on Tuesday burn one woman alive for Agbarho community, Ughelli North Local Government Area of Delta State, as dem accuse her say she try kidnap one seven-year-old pikin. One eyewitness for the scene of the incident for Ekwvere Road, talk say the woman hide the small boy inside sack, and she still dey carry Bible for one hand. Community people talk say na some residents wey dey […] todaySeptember 25, 2025 61
insert_link Local Ogun Seal Church and Bakery Because of Environmental Pollution Ogun State Environmental Protection Agency (OGEPA) on Wednesday talk say dem don seal one church and one bakery for causing environmental pollution for Ago-Oko and Abiola Way areas of the state. Information and Public Relations Officer for OGEPA, Luke Adebesin, talk this one for statement. According to Adebesin, the church wey be End-Time Grace Apostolic Church wey dey Ago-Oko area, dem seal am because of noise pollution, while the bakery, […] todaySeptember 25, 2025 9
insert_link 1 Lagos Fresh Scare For Lagos As Two-Storey Building Collapse On Top Residents Six people, including one wey dey under debris, dem say dem rescue dem on Wednesday evening after one two-storey building collapse for Modupeola Street, Mangoro, for inside Alimosho Local Government Area of Lagos State. Naija News understand say di gbege wey happen around 6 p.m. na just two weeks after four people kpai for Ebute Meta when one three-storey building fall yakata. Lagos State Commissioner for Information and Strategy, Gbenga […] todaySeptember 25, 2025 12 1
insert_link Local Lagos dey Target To Issue 40,000 Building Permits Every Year , Commissioner Yarn. Lagos State Ministry of Physical Planning and Urban Development don intensify public engagement to make sure people follow building permit rules well, as dem dey aim to approve 40,000 building permits every year. Di commissioner for physical planning and urban development, Olumide Oluyinka, talk dis one for news conference wey happen for Alausa on Wednesday. Di engagement wey dem call “Planning Permit: A Rebirth” go hold on September 26. Di […] todaySeptember 24, 2025 9
insert_link Local How UNILAG Final Year Student Drown For Lagos Beach No be true say UNILAG student drown as e try do backflip, Damilola Balogun, 400-level student for Department of Education, na ocean strong current carry am go for beach for Ibeju-Lekki.Balogun wey suppose start im teaching practice on Monday, na im be president-elect of Nigerian Universities Education Students Association, UNILAG chapter. Our correspondent learn say Balogun go di beach for Idado community with other executive members for handover get-together. e […] todaySeptember 23, 2025 22
insert_link Local Osun, Borno Carry First for CVR as INEC Drop Week 5 Registration Update Osun, Borno and Lagos States don carry first for the ongoing Continuous Voter Registration (CVR) as the Independent National Electoral Commission, INEC, release new update on top the pre-online registration on Tuesday. According to the latest numbers wey INEC post for dem social media handle early Tuesday, the number of people wey don do pre-online registration don reach 5,385,060, while physical registration stand for 764,695 as of September 21. Out […] todaySeptember 23, 2025 11