Local

81 Results / Page 9 of 9

Background

Local

“How Dem Fit End Insurgency Within Six Months” – Gen. Ishola Talk

Bandits don dey attack different parts of the country, and the latest one na the attack wey happen for one mosque for Katsina State, wey over dem kill 30 worshippers. On Friday, Former Chief of Defense Training and Planning, General Ishola Williams wey don retire talk say e believe say Nigeria fit end all dis security wahala within six months. Williams talk dis one for Channels Television program wey dem […]

todayAugust 29, 2025 6

Local

Akpabio Don Tell Nigerians: Make Una Protect Government Facilities Wey Dey Una Area

President of Senate, Godswill Akpabio, don beg Nigerians make dem protect government facilities wey dey their communities. E give dis advice on Tuesday as e dey commission some projects for Ika Local Government Area for Akwa Ibom State. “My duty as your representative for Senate na to make sure say I bring the projects wey una ask for, for the betterment of everybody,” na wetin Akpabio talk inside one statement […]

todayAugust 28, 2025 7

Local

Anybody Wey Assault VIO No Go Escape Punishment – Lagos Government

Lagos State Ministry of Transportation don talk say dem no go allow the people wey assault Vehicle Inspection Officers (VIO) for Mile 2, as dem dey carry out dia lawful duty, go scot-free. Dem say serious punishment go follow the attack. The Commissioner for Transportation, Mr. Oluwaseun Osiyemi, talk dis one for one statement wey e release on Thursday for Lagos. According to him, “We hear with serious vex say […]

todayAugust 28, 2025 11

Local

No Be Loan We Want – Taraba University ASUU Tell FG, Say Make Dem Give Dem Entitlements

The Academic Staff Union of Universities (ASUU), Federal University Wukari (FUW) branch, don demand say make government pay all their entitlements wey don pile up, dem reject the new loan scheme wey Federal Government bring. The union talk this one during protest wey dem organize to show how dem dey unhappy because government never do wetin dem promise for long time. ASUU FUW Chairperson, Professor Asabe Mercy, wey lead the […]

todayAugust 28, 2025 3

Local

ASUU President Talk Say Lecturers Don Show Enough Patience Already

ASUU President, Christopher Piwuna, don talk say public university lecturers don endure reach their limit and dem deserve better treatment from government. E talk say, “We don dey drag this matter for long now. We don show patience, we don try understand, we don follow government talk well well to solve the wahala. Since democracy start for 1999, people dey quick blame ASUU say we too dey strike, schools dey […]

todayAugust 27, 2025 9

Local

I Take Responsibility For Abuja–Kaduna Train Wey Commot For Track — NRC MD

The Managing Director of Nigerian Railway Corporation, Kayode Opeifa, talk say e don carry full responsibility for the Abuja-Kaduna train wey derail for Kaduna corridor on Tuesday. For Wednesday, as e dey answer questions for interview for Channels Television program 'The Morning Brief', Opeifa apologize to Nigerians and talk say as the Managing Director and Chief Executive, na him suppose take responsibility for safety matter. E also talk say the […]

todayAugust 27, 2025 10

Education

How Student Loan Go Take Work – NELFUND Release Full Guideline

Nigerian Education Loan Fund (NELFUND) don release guideline on how di Federal Government Student Loan go take work for public tertiary institutions. Dem outline who fit apply, how to apply, how money go be paid, and how to pay am back. For statement wey dem drop on Tuesday, wey Mrs. Oseyemi Oluwatuyi  Director of Strategic Communications sign, she talk say any person wey wan apply must be Nigerian citizen, get […]

todayAugust 26, 2025 17

Local

ASUU Beg National Assembly Make Dem Step In As Strike Wan Start

ASUU don blow final whistle give Federal Government say strike fit land anytime if dem no act fast. Di Academic Staff Union of Universities (ASUU) don raise alarm say di Tinubu-led government dey push university lecturers to the edge, and any small push now fit lead to a full-blown nationwide strike. For press briefing wey happen for Federal University, Oye-Ekiti (FUOYE), ASUU Akure Zonal Coordinator, Prof. Adeola Egbedokun, talk say […]

todayAugust 26, 2025 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app