south east

5 Results / Page 1 of 1

Background

Local

ADC Disown Obi Say Im Registration No Follow

By Ebi Oboko One faction of the African Democratic Congress (ADC), wey Nafiu Gombe dey lead, don reject Peter Obi. Ontop yrnings with tori pipo,  the ADC faction talk say Obi no follow correct procedure when e register for the party for Enugu. Di faction call demself di real leaders of ADC. U sabi say   Obi announce dat,  im ma don join ADC for event wey hold for Nike Lake […]

todayJanuary 1, 2026 5

south east

Imo Governor Present N1.4 Trillion “Budget Of Economic Breakthrough” For 2026

By: Esther Ayoola Governor Hope Uzodimma of Imo state don present #1.4 trillion budget proposal for 2026 to Imo house of assembly on Monday. Di budget wey dem call “budget of economic breakthrough” show say #238 billion go dey for recurrent expenditure while #1.2 trillion go dey for capital projects. Uzodimma talk say 83.4% of di budget na capital expenditure, and 16.6% na recurrent expenditure.

todayDecember 23, 2025 9

south east

AAC Ginger Anambra Gorment Over Badness Of Jaguda

By: Alice Iduh Di African Action Congress don tear shirt condemn di December 7 gunmen attacks wey shake Nawfia for Njikoka LGA and one church for Lilu, Ihiala, saying di kain wahala no fit continue again. Party  tuk tuk persin, Anyanwu Chinedu,  ni dey clear newsmen  how im pipo dey in pain and clear  di Anambra State government sharpaly  do security reforms. Chinedu shout say make authorities take sharp-sharp action […]

todayDecember 9, 2025 8

south east

Imo Hotel, Mortuary To Face Sanctions Over Organ Harvest Issues

By: Alice Iduh Imo State Government don lock one hotel and mortuary for Umuhu, Ngor-Okpala, afta officials jam dead bodies wey dem keep for one kain dirty dirty wey raise organ-harvest gist.   Police say na part of dia tough crackdown on top jaguda boiz for Owerri–Aba Expressway under Commissioner Aboki Danjuma.   Di matter burst from statement wey police drop Saturday and post for X on Sunday by spokesperson […]

todayDecember 8, 2025 6

south east

Ebonyi Police Catch Man Wey Try Burn PoS Lady to Steal Money

By: Alice Iduh Ebonyi state police command don gbab one jaguda boi after e attack one female PoS operator for Abakaliki, the state capital, say im pour fuel con try burn am to carry her money bag. Ebonyi Police tuk tuk, SP Joshua Ukandu naim de  confimate say dem catch di suspect on Friday before e fit dash away with di bag. Police quickly rescue di woman and collect back […]

todayDecember 5, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app