Sports

533 Results / Page 33 of 60

Background

Sports

Barca No Fit Bring Messi Back, Laporta Admit

FC Barcelona president, Joan Laporta, don talk say di idea of legend Lionel Messi returning to di club na “unrealistic.” Di 38-year-old Argentine superstar shock fans for Camp Nou last Sunday night, talk say e hope “one day I fit return, no be only to say goodbye as player, as I never fit do dat before.” Messi, wey win Ballon d’Or eight times and na Barca all-time top scorer and […]

todayNovember 12, 2025 6

Sports

Super Eagles Boycott Training Over Unpaid Allowance – Ekong

Crisis don burst inside Super Eagles camp for Rabat, Morocco, as players refuse train on Tuesday ahead of dia 2026 FIFA World Cup African playoff clash with Gabon. Di boys vex say Nigeria Football Federation (NFF) never pay dia allowance and bonus wey dem owe. Team captain, William Troost-Ekong, confirm di boycott for im X handle (wey dem dey call Twitter before), as e talk say di protest no be […]

todayNovember 12, 2025 9

Sports

Super Eagles Protest For Morocco Expose NFF Empty Promises

As Nigeria Super Eagles dey prepare for one of dia most important games in two years  di 2026 FIFA World Cup African playoffs for Morocco  di team don enter another wahala. On Tuesday, di players and officials refuse to train because of years of unpaid bonuses and allowances, exposing di Nigeria Football Federation (NFF) long history of failure to manage players welfare. Captain William Troost-Ekong lead di squad to boycott […]

todayNovember 12, 2025 7

Sports

Joan Laporta Don Reply Spain Wahala After Lamine Yamal Comot From Squad

Barcelona president, Joan Laporta, don open up on wetin really happen wey make Lamine Yamal, di young Barcelona baller, comot from Spain national team. Spain football officials bin shock when dem hear di news say Yamal no go fit play, but Laporta talk say everything happen clear and clean. According to am, Barça doctors check di boy, confirm say e get small wahala for body, and dem inform Spain doctors […]

todayNovember 12, 2025 10

Sports

Galatasaray Oga Don Hint Say Lookman Fit Join Dem Soon

Galatasaray General Secretary, Eray Yazgan, don hint say Ademola Lookman fit soon join di Turkish club for di next transfer window. Reports talk say Galatasaray don eye Lookman since summer, but dem pause di talks after Atalanta yarn say e go cost €60 million to release di 28-year-old Nigerian baller. For one award event, when dem ask Yazgan about di Lookman matter, e talk say, “We get solid squad already, […]

todayNovember 12, 2025 13

Sports

Chalobah And Trafford Don Join England Squad

Chelsea defender Trevoh Chalobah and Manchester City goalkeeper James Trafford don get call-up join England squad after Newcastle United players Anthony Gordon and Nick Pope withdraw. Newcastle manager Eddie Howe yarn say winger Gordon and goalkeeper Pope go pull out, and Football Association confirm di matter on Tuesday. Crystal Palace defender Marc Guehi wey injure im foot for di side’s Conference League win over AZ Alkmaar last week don join […]

todayNovember 12, 2025 12

Sports

Africa World Cup 2026 Qualifier Playoffs: Teams, Squads & Kickoff Time Don Set

Di Confederation of African Football (CAF) go kick off dia World Cup 2026 playoff dis Thursday as four African giants, Cameroon, Gabon, Nigeria and Democratic Republic of Congo, go battle for who go move enter FIFA intercontinental playoff for March. Na di last step before any of dem go qualify enter di World Cup wey go happen for North America. Di four teams na di best runners-up from di nine […]

todayNovember 12, 2025 11

Sports

Benjamin Sesko: National Coach Don Open Up On Im Injury Matter

Manchester United striker, Benjamin Sesko, don dey face small wahala since e move from Red Bull Leipzig go Old Trafford. Di 22-year-old Slovenian wey join as part of United new attack combo with Bryan Mbeumo and Matheus Cunha, don show small glimpse of quality but e never really find im full form for Premier League level. Sesko don score only two goals in 12 matches dis season, and for di […]

todayNovember 12, 2025 8

Sports

Super Eagles, Officials Don Vex, Boycott Training Over Unpaid Allowances

Wahala bust for Super Eagles camp for Rabat, Morocco yesterday as players and officials refuse train because dem never see dia allowances wey don pile up since 2019. Di Eagles dey camp for The Rive Hotel ahead of dia 2026 World Cup playoff against Gabon wey go happen tomorrow. Dem players wey reach camp between Sunday and Monday don do first training on Monday evening, but when e reach yesterday […]

todayNovember 12, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app