Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Federal High Court for Abuja don order make dem remand former Attorney-General of di Federation, Abubakar Malami, for Kuje Correctional Centre.
Di court also send im pikin and one of im wife, Bashir Asabe, go Kuje prison pending when dem go hear dia bail matter.
Justice Emeka Nwite give di order afta e hear argument from lawyers for both defence and prosecution.
EFCC dey charge Malami and im family with 16-count money laundering case.
Written by: News Editor 1
abubakar malami arraignment abubakar malami kuje kuje prison news malami wife and children nigeria court news today
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025