Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di trial of Adeniyi Kayode, 46-year-old driver wey dey involved for di accident wey kill Anthony Joshua friends, Latif Ayodele and Sina Ghami, say court don carry im case go February 25, 2026.
Di case wey suppose hapun for Sagamu Magistrate Court no fit continue because prosecution only get three of four witnesses.
Prosecuting lawyer tuk say dem need more time to copy di case file give State Attorney General for advice.
Written by: News Author
Anthony Joshua Friend Death Court Adjourns Trial Fatal Car Accident Case Reckless Driving Trial
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025