Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Dangote Refinery say dem don reduce di gantry price of Premium Motor Spirit (PMS) by N25 per litre.
Di Group Commercial Operations Department yarn marketers on Monday say di new ex-depot rate don drop from N799 go N774 per litre.
Dem say di reduction dey effective immediately.
Di Dangote group also add dat, di PMS lifting incentive don finish, and di move go make locally refined fuel more competitive.
Written by: News Author
Dangote PMS price Fuel price update Nigeria Nigeria fuel subsidy news PMS new rate N774
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025