National

Defence Minister Declare Say New Generals Must Fight Security Wahala

todayDecember 11, 2025 4

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Di minister of defence, Gen. Christopher Musa (rtd), don tell newly promoted Nigerian army generals make dem bring fresh and better strategies to tackle security wahala for di country.

E talk dis one during di decoration ceremony of 28 major generals for Abuja.

Musa remind dem say Nigerians dey watch dem and dey expect results, and di security challenges na everybody own, so dem must face am with unity and determination.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app