Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di Ministry of Defence don officially go paperless as dem launch di Enterprise Content Management System, (ECMS), to boost digital operations for defence administration.
Minister of Defence, retired general Christopher Musa, announce di development on Tuesday for Abuja during di formal go-live launch of di system at di ministry headquarters.
General Musa say di initiative na major change for how di ministry handle national security marras, as e go improve efficiency, accountability and decision-making.
Written by: News Editor 1
Military Tech Upgrade Nigeria Nigeria Defence Digital System Nigeria Defence E-System Paperless Security Initiative
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025