Politics

Dele Momodu Back Adeleke For Osun Election

todayAugust 11, 2026 5

Background
share close

By Kofoworola Olayinka

ADC chieftain, Dele Momodu, on Tuesday say e support Gofnor Ademola Adeleke for second term ahead of August 15 Osun election.

Momodu say opposition parties need put personal interest aside and support Adeleke to defeat APC.

Di former presidential aspirant say e still remain proud ADC member despite supporting Accord Party candidate.

Im explain say e join ADC because opposition leaders come together to fight wetin dem call APC “cankerworm.”

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds