Sports

DR Congo Finally Enter World Cup After 52 Years, Beat Jamaica 1-0  

todayApril 1, 2026 1

Background
share close

DR Congo don buy waka enter di 2026 world cup beating Jamaica 1-0 for extra time early Wednesday.

Axel Tuanzebe na im score di only goal for di 100th minute, helping di Leopards secure dia World Cup ticket.

Dis na DR Congo first World Cup since 1974, when dem still dey Zaire.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app