Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Kaduna State governor, Nasir El-Rufai, like dis now don rent one bed room flat for DSS afta e bail hearing for Federal High Court, Kaduna on Wednesday jam rock.
Say di security for court today nor be here, people begin suspect say dem fit carry mata go front.
El-Rufai come court around 9:05 a.m. for one Hilux van wey attract plenty security eye.
However, afta court, im lawyer, Oluwole Iyamu (SAN), konfam say court don set April 14 for give decision on di bail mata.
Written by: News Author
DSS Custody Nigeria DSS El-Rufai El-Rufai Arrest El-Rufai Bail Hearing
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026