National

Edo Gorment React To Jaguda Boys Doings For Ekpoma

todayJanuary 13, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Edo State Governor, Monday Okpebholo, don condemn di attack wey hoodlums carry go Onojie of Ekpoma palace after dem hijack peaceful protest against kidnapping and insecurity for di area.

Di protesters scata market, kill goats, beat cows, block major road and destroy parts of di palace, making businesses come standstill.

Governor Okpebholo finally visit di palace on Monday and tuk say di violence no dey acceptable, dat gornment go take action to maintain peace for di area.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app