National

Edo State To Vaccinate 2.2 Million Pikin For Measles-Rubella Inside Just 10 Days

todayJanuary 9, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Edo State dey plan to vaccinate 2.2 million pikin between 9 months and 14 years against Measles-Rubella as part of Nigeria Integrated Mass Vaccination Campaign.

Dr Eseigbe Efeomon, Director of Disease Control and Immunization for ESPHCDA, yarn dis one for Benin City during parley wey dem organize for journalists.

Di campaign don start for Northern states Oct 4–27, 2025, and Southern states go run Jan 20 – Feb 13, 2026.

Di aim na to protect children from Measles-Rubella, and di vaccination go run under mass immunization plan to reach every eligible pikin.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app