Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Chairmo of Economic Finance Crime Commission, Ola Olukoyede, don drop bumpshell say im na holy, holy, dey challenge Nigerians dat, anybody wey get evidence say im dey corrupt make im come forward.
Olukoyede dey yarn dis one on Sunday for TV sit don tuk, as e clear marras wey dey fly, fly dat im do fraud.
E tuk say from when e serve as Chief of Staff, Secretary and top official for EFCC, e nor chop bribe eh, heywooo, say, im nor take bribe.
Written by: News Author
EFCC bribery revelation EFCC chairman Olukoyede Ola Olukoyede EFCC
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025