Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Economic and Financial Crimes Commission don arrest one Abuja house agent, Hajia Adama Adamu, over alleged property scam of N288 million.
EFCC tuk say dem catch Adama Adamu tru dia Ilorin zonal officers afta person send petition complain.
Dem say, she collect di money from one Alhaji Tanko Yawale, promise say she go help am buy property for Abuja.
But afta she collect di money, EFCC say she no fit provide correct documents for di property, make suspicion come rise and like dis she dey answer question.
Written by: News Author
EFCC Abuja Arrest EFCC News Update Fake Property Scam N288m Fraud Nigeria Real Estate Scam Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026