Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Human rights lawyer Femi Falana don knock Nigerian military for head say make dem apologise to Nigerians for lying to dem.
U sabi say, di army say dem wan carry some officers go military court over alleged plan to overthrow government, even though dem bin deny am before, no coup any earlier.
Last year October, dem arrest 16 officers indiscipline mata and not knowing say, dis military wan bin dethrone di federal gorment before.
Falana say dis new statement show say authorities bin deliberately mislead di public from di beginning, so therefore need to apologized.
Written by: News Author
Falana questions military Falana statement Military transparency Nigeria Nigerian military accountability
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025