Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi Federal Gorment don set up Joint Implementation Committee to train and certify one million Nigerians for digital skills and emerging technology, naija wan go digital.
Secretary to di Government of the Federation, George Akume, drop dis update on Tuesday during inauguration for Abuja.
Akume, wey send Permanent Secretary Ibrahim Kana represent am, explain say di committee go also plan and organise National Digital Literacy Conference to boost human capital and push Nigeria digital transformation agenda.
According to di AGF, dis inauguration na major step to reach 95% digital literacy by 2030 and prepare Nigerian workforce for future technology, wey go help accelerate economic growth.
Written by: News Author
1 million Nigerians computer literacy FG digital skills training Nigeria technology initiative
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025