By: Rilwan Agbomeji
Wi Federal Govment and Academic Saff Union Universities don sign new agreement to improve University education and stop constant strike for di Obodo Naija.
Di new deal replace di 2009 agreement and dem unveil am on Wednesday for TETFUND Conference Hall, Maitama, Abuja, with Education Minister Dr. Maruf Alausa and oda top officials present.
Speakings with tori pipo, ASUU President, Prof. Chris Piwuna, talk say despite past wahala with govment, di union dey hopeful say dis time around every agreement to come to pass.